Sponsored

Slider

Investment

Featured Post

Health Benefits of Swissgarde Double Power Tablets

Swissgarde Double Power Tablets Health Benefits Of Swissgarde Double Power Tablets It improves the body vigour and stamina. Revitalizes th...

Aerobics

Technology

Fitness

SEO

Fitness Training

Health News

» » » A Senior Police Chief Was Caught Red Handed Having Sex With A Teenage Girl

Kenya Police Logo 
The observant mother caught the police chief right in the act, with her 14years old daughter. The girls mother don de watch as the police man for Kenya there de waka kurukere around her pikin for some days now. The 14year old pikin talk say the oga olopa, tell am make she helep him fetch water, and when she enter the place,
the man come turn her to him website here him de browse anyhow, before only her mama come waka come see the man as the thing be de go on.The news people wey dey for Kenya talk say when the woman see the opeke, she come the hala de shout say "people make una come see this kain small snake wey dey here the swallow big one o " as the man sharp reach, piam, na so de man benjonson, before other olopa them and their big oga for there wey him name na John Karumba, come carry am go their big office wey dey for there.
 Them people for there talk say "laye laye, tufiakwa chineke ekwele ihe ojoomee, we no go gree atal atal, this man must go court. Them still add join say them want make them do the police man "bye bye, we no want you again" for olopa work.The thing wey olopa for naija de do, nahim their brother for Kenya self de do. E be like say na de same mama and papa born alll of them.
"God have mercy on them for they do not know what they are doing"Src=CfMNews.

«
Next
Newer Post
»
Previous
Older Post

2 comments:

  1. "I like this post,And I guess that they having fun to read this post,they shall take a good site to make a information,thanks for sharing it to me.
    Read more here:
    kim kardashian sex tape
    porn sex video hd
    mia khalifa sex video
    sunny leone sexy movie"

    ReplyDelete

Views and claims expresses on comment does not reflect the opinion of Buchibrand Blog Admin. You are entitled to your opinion, but always say or claim what you can defend. Thank you.